God Lyrics by Berri-Tiga | Official Lyrics

Berri-Tiga Lyrics

Following the uproar over the ownership of the “Machala” song by Berri-Tiga and Carter Efe, Berri-Tiga releases a solo track titled “GOD” we’ve compiled the most detailed lyrics to the song, check it out below and sing along.

Berri-Tiga – GOD Lyrics

Intro
Yo x!
If no be God oo
If no be God oo

Verse 1
Many many things don sup wey my mouth no fit talk
For my eye self water don drop
Niggas back stabbing calling it love
Some come dey play me like I be toy
Dey no dey do anything Dem talk
So no go blame me no be my fault

Chorus
Say if no be God ooo
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oo
I for dey trenches without no money
If e no be God o
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If e no be God o

Verse 2
Thunder fire whoever dey spoil name
High Tension Kolomental,
When I enter
Give them what they don’t expect
Right and left to the center
Thunder fire whoever dey spoil name
High Tension Kolomental,
When I enter
Give them what they don’t expect
Right and left to the center
When I remember
Wetin they plan for me
They want to pa-yin the boy
But omo ologo gbera tan o
Na na na
Cos my mama call me say eh
Na one day you go blow
Jeremy cut your coat
So I dey my lane
I follow Who know the road

Chorus
Say if no be God ooo
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oo
If for dey trenches without no money
If e no be God o
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If e no be God o
Say if no be God ooo
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oo
If for dey trenches without no money
If e no be God o
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If e no be God o

for more instant updates

Terms & Conditions

Spicy Bitz has created an online community where people come to learn and trade. Therefore, it is important to have the following terms and conditions of use to guide how our contents are assimilated.

Cookies

Our site uses cookies to store some information you provide on this platform and also to study user behaviour across our platform to enhance better experience.

  1. We will never use cookies to save your bank details or wallet addresses
  2. The cookies are created and saved in your own device. our system reads cookies saved on your devices and not on our side.
  3. You are free to reach us if you have any concerns regarding cookies.

Contents

Spicy bitz will not claim responsibilities for how users interprete the contents they read on our platforms. we strongly advice you use our services only if you are or above the age of 18.

About Us

Spicy Bitz is a Nigerian entertainment blog/crypto currency update & exchange platform

Since she was Founded in 2018, company has focused majorly on keeping the Nigerian Youths up to date on entertainment and crypto updates in order to ensure equal opportunities within the communities.

Our website is equiped with a crypto currency exchange platform where users can trade in bitcoin and ethereum. Other currencies may come in the nearest future.

Contact Us

Do reach us for the following services on: hello@spicybitz.ng

1.Music distribution (Digital stores)

  1. Itunes
  2. Spotify
  3. Boomplay
  4. Music video/Movies distribution on YouTube Platforms such as VEVO, Ibaka, Iroko, etc

2.Media promotions

  1. Radio Airplay
  2. TV Airplay
  3. Radio Interviews
  4. TV Interviews
  5. Red carpet interviews
  6. Event plug-in for artiste performances

3.Social media campaigns

  1. Research & insights
  2. Social media advertising
  3. Social Media community management

4.Digital marketing

5.Twitter Marketing

6.Blogs placement

7.Social media verification support